ZIKITES GET READY AS GLO STORMS UNIZIK FOR GLO CAMPUS STORM
Zikites get ready for the biggest campus tour powered by Glo sets to hit Awka, guys Enugu was a hit UNEC guys repped wella,uniport was a Blast,they rocked the show like never before.

Now Zikites its our turn to show the world what we gat,c'mon guys abi dem know sabi. We be number 1 for naija,nobody does it better than the University of the moment and guess what this show is taking place in 10 select Schools across the country and trust na we follow.
DATE : 25 NOVEMBER,2016.
So,all you need do is to simply recharge a minimum of 500 on your Glo sim and you stand a chance of winning cool 100k,Imagine 5h for 100K even MMM hear dis troway salute.
So guys no dulling at all makecwe show Glo sey we no dey 4 cherekambia and if you don't have a Glo sim,then sharperly go collect your own, as e dey hot make we dey groove dey go.
Please see the poster here for more details.
If I know give u better tori,who go give u nah???
Nobody does it better than Anambra's NO 1 Student Blog
Follow us on twitter guys make we dey tweet dey go,especially Artistes,bloggers and Sharp Zikites
CLICK HERE TO FOLLOW ME ON TWITTER
CLICK HERE TO FOLLOW UNIZIKMATA ON TWITTER
~Na ur boy ooo,Fidel Okechukwu

No comments: